Nigerian music sensation, Davido, has released “Over Dem (I Be David For Life)” as a single ahead of his upcoming album, “Timeless.”
The song showcases Davido’s signature Afrobeats sound, and fans are eagerly anticipating the full album, which promises to be a hit.Song Information
Artist: DavidoSong Title: Over DemAlbum Title: TimelessYear Released: 2023Song Category: Naija Music
However, we recommend this excellent song for you if you love listening to good music. This song is made available exclusively for fast streaming and download.This track is trending now; we thought you might love listening to it.LyricsOver dem allIf dem wan turn GoliathI be David for lifeOluwa dey my sideOver dem allIf dem wan turn GoliathI be David for lifeOluwa dey my side oh
Over dem allOver dem allOver dem allOver dem all, all, allOver dem allOver dem allOver dem allOver dem
I dey sip my MartelI pin down with my cartelNumber one no forgetIf you dey vex make you go kick bucket, Oh noI no fit fake it ohI swear to GodDem no fit chain me ohDem go come beg for my mercy ohBut dem wan play me like Messi oh (shekpe)
Dem been dey call my phoneDem been dey call my ownTheir heart be like stoneBut I fly over them like drone, oh no
Over dem allIf dem wan turn GoliathI be David for lifeOluwa dey my side (yeah)Over dem allIf dem wan turn GoliathI be David for lifeOluwa dey my side oh
Over dem allOver dem allOver dem allOver dem all, all, all (if dem wan turn-)Over dem allOver dem all (shebi dem wan do gra gra)Over dem allOver dem
Too many blessings me I no fit talkIf them dey wait make them see me flopThem go wait till thy kingdom comeYou carry gun, me I carry bombWe go dey shock dem like high tensionWho know say Uncle Demola go become governorYou know say God dey my back everytime I come throughThat’s trueI no fit fake it ohI swear to GodDem no fit chain me ohDem go come beg for my mercyBut dem wan play me like Messi oh (shekpe)
Dem been dey call my phoneDem been dey call my ownTheir heart be like stoneBut I fly over them like drone, oh no
If dem wan turn GoliathI be David for lifeOluwa dey my sideIf dem wan turn GoliathI be David for lifeOluwa dey my side oh
Listen below and share your thoughts in the comment section
DOWNLOAD MP3
Davido – Over Dem (I Be David For Life) Lyrics .
Davido – Over Dem (I Be David For Life) Lyrics
